Timaya - Love (My Baby) Lyrics
  • #
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • Send a Lyrics

    Love (My Baby)

    She get class o eh
    She's too fine o eh
    She's hard working o
    The girl she no dey carry face o eh
    She's too humble, she no dey talk back at me o eh
    She sabi cook o
    And she get respect for my friends eh
    I say if una see my baby eeh
    Thank am for me o
    If you see my baby eh
    Greet am for me o
    Honey, honey, honey eeh
    Lovey, lovey, eeh
    Honey, honey eeh
    Love o, love o
    (Ha)

    (See)
    She sabi smile o eh
    She sabi dress o eh
    She sabi plan o, and she get the fear of god o eh
    She's organized o
    She good for bed o eh
    Every night and day
    She dey always dey make me dey happy eh
    I say if una see my baby eeeh
    Thank am for me o
    God go bless my baby eeeh
    Amin oh
    Honey, honey, honey eeh
    Lovey, lovey eeh
    Honey, honey eeh
    Love o, love o
    (Ha baby... baby)
    Everyday I've been looking a way eeh
    Everyday I've been... a way eeh
    Everytime I look am a... eeh
    Everytime I dey bless god for you as you come my way eeh
    Every day I am loving you every day eeh
    Everyday girl I'm wanting you everyday eeh
    Every day I dey thank god as you dey come my way eeh
    Every day I happy say na you dey by my side
    ...

    Anywhere you go my baby girl I go follow you go oo
    Anywhere you go baby, I love you my my honey
    Sugar, sugar sweetie and I'm letting you happy
    I say if una see my baby eeh
    Thank am for me eeh
    God go bless my baby eeh
    (Ice water)
    Amin ooo
    (Abu ventures)
    My baby eeh
    (Don't venture that venture)
    Thank am for me eeh eeh
    God go bless my baby eeh
    Amin o eeh
    I dey smile eeh, I no dey think eeh
    I'm happy, the way you make me dey feel eeh

      Comments

    There is no comment.
    Leave a Comment
    *Your comment will be published after approval.